Love (My Baby) - Timaya

Love (My Baby) - Timaya

Год
2017
Язык
`영어`
Длительность
241320

아래는 노래 가사입니다. Love (My Baby) , 아티스트 - Timaya 번역 포함

노래 가사 " Love (My Baby) "

번역이 포함된 원본 텍스트

Love (My Baby)

Timaya

She get class o eh

She’s too fine o eh

She’s hard working o

The girl she no dey carry face o eh

She’s too humble, she no dey talk back at me o eh

She sabi cook o

And she get respect for my friends eh

I say if una see my baby eeh

Thank am for me o

If you see my baby eh

Greet am for me o

Honey, honey, honey eeh

Lovey, lovey, eeh

Honey, honey eeh

Love o, love o

(Ha)

(See)

She sabi smile o eh

She sabi dress o eh

She sabi plan o, and she get the fear of god o eh

She’s organized o

She good for bed o eh

Every night and day

She dey always dey make me dey happy eh

I say if una see my baby eeeh

Thank am for me o

God go bless my baby eeeh

Amin oh

Honey, honey, honey eeh

Lovey, lovey eeh

Honey, honey eeh

Love o, love o

(Ha baby… baby)

Everyday I’ve been looking a way eeh

Everyday I’ve been… a way eeh

Everytime I look am a… eeh

Everytime I dey bless god for you as you come my way eeh

Every day I am loving you every day eeh

Everyday girl I’m wanting you everyday eeh

Every day I dey thank god as you dey come my way eeh

Every day I happy say na you dey by my side

Anywhere you go my baby girl I go follow you go oo

Anywhere you go baby, I love you my my honey

Sugar, sugar sweetie and I’m letting you happy

I say if una see my baby eeh

Thank am for me eeh

God go bless my baby eeh

(Ice water)

Amin ooo

(Abu ventures)

My baby eeh

(Don't venture that venture)

Thank am for me eeh eeh

God go bless my baby eeh

Amin o eeh

I dey smile eeh, I no dey think eeh

I’m happy, the way you make me dey feel eeh

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요