Kelele - Yemi Alade, Rotimi Keys

Kelele - Yemi Alade, Rotimi Keys

Год
2016
Язык
`영어`
Длительность
201080

아래는 노래 가사입니다. Kelele , 아티스트 - Yemi Alade, Rotimi Keys 번역 포함

노래 가사 " Kelele "

번역이 포함된 원본 텍스트

Kelele

Yemi Alade, Rotimi Keys

From markurdi to London anywhere wey you dey say kelele

If your customer Don come make you tell them to help you say kelele

Oya na

Eya eya

Make we dey je gbadu kelele

Jegbadu kelele eya

Make we dey miliki kelele

If he bad today tomorrow adun kelele

My brother hustle and pray God I go do am

Again

Anywhere you dey

Anywhere you dey

If dem ask you say how market dey

Make you tell them saaaya

Make you dey jegbadun kelele

Baby tell ten saaay

Make you dry miliki kelele

Bobo bobo tell dem say

Make you dry jegbadun kelele

Aunty make you tell them say

Make you dey miliki kelele

Oya jegbadun eh

Beat comes in

Eh

Oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole

Beat again (dusa)

Anywhere you dey

Anywhere you dey

If dem ask you say how market dey

Bobo make you tell the say

Make you dey jegbadun kelele

Baby tell them say

Make you dey miliki kelele

Uncle tell them say

Make you dey jegadun kelele

Aunty make you tell dem say

Make you dey miliki kelele

Ehh

Ayakata

Water to wine grass to grace

Make you dey jegadun kelele

From small to plenty

Make you dey miliki kelele

Loke loke poo

Make you dey jegadun kelele

What God has put together let no man put a Saunders

Make you dey miliki kelele

Ayakata

E Don finish God go do am again

200만 개 이상의 가사

다양한 언어로 된 노래

번역

모든 언어로 고품질 번역

빠른 검색

몇 초 만에 원하는 텍스트를 찾으세요